Tag: examination
-

Pidgin Gyeast: Who go be like Kenneth Dike and Obaro Ikime when We Don dey Smuggle History?
by Mr. See Finish Agent of failure don sabi say them no fit boot them like them boot Satan comot heaven. Demons dining with long spoons sabi say nah hand dem suppose use chop eba no be spoon. Everybody sabi wetin dey correct, but some village people dey seize some people oblongata when it matters.…













